Home › Ringtones › Spirit Lead Me - K3ndrick

Spirit Lead Me - K3ndrick

free ringtone for iPhone & Android phones

@Haruka
102
23 Sec

Spirit Lead Me - song lyrics

Kpo kpo di kpo di yeah
God always dey there for me
Kpo kpo di kpo kpo di yeah

You call my name when nobody know me
Most of them ignore me
But you dey there for me
Even that time inside of the valley
When everybody shun me
You dey there for me

So I go call upon your name
E no matter when (ehee)
Your name is always the same, mhmm (ehee)
See i go stay inside your grace
I am yours and you are mine

So spirit Lead me where you wan carry me go
And I go follow you go
Wherever wey you lead me
I no dey listen to wetin them dey tell me no
Na only you wey I dey follow
From now until tomorrow

Kpo kpo di kpo kpo di yeah
God always dey there for me
Kpo di kpo kpo di yeah
Everybody say
Kpo kpo di kpo kpo di yeah (dey there for me)
(God always dey there for me)
(Kpo kpo di kpo kpo di yeah)

I go call upon your name
Your name is always the same

Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones

Similar ringtones:

22
@Kristyna
238
Holy spirit let it rain In your presence demons run away Pray my friends can see another day In the name of jesus break there chains Father please set them free Take away the vail so they can see I know how it feels to be deceived Do in them what you have done in me I know you can do the impossible If we choose to do what is possible Whats written in your word is unstoppable With you we'll overcome any obstacles And i believe Through the pain Through the fire the struggle the rain Spirit lead me for i am ashamed To come here and start preaching your name Knowing that im unworthy to see your face But through my mistakes i can see your grace Fall on my face and you pick me up Broken in pieces you fix me up Living in the dark I appreciate your light Living in fear I appreciate your love Living all alone I appreciate my family Living unforgiven I appreciate your son Forgiving my enemies gave me strength But i couldn't do it without your spirit Living in the streets tryna gain respect Now i make decisions without my feelings Spirit lead me Cuz my flesh and my heart it is filled with these evil desires You don't need me But i need you because without love i will burn in the fire Spirit feed me Cuz the bread that you give Gives me life your the christ the messiah You can read me You can see that my soul wants your love and thats all i desire In your presence the demons come out If there so tuff what they screaming about God does things we be dreaming about Praising him thats what freedoms about So i need you to raise your hands Close your eyes and clear your mind Jesus died for your sins and mine Your forgiven so lift him high I know you can do the impossible If we choose to do what is possible Whats written in your word is unstoppable With you we'll overcome any obstacles And i believe
MORE...[+]
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones

More ringtones from K3ndrick:

30
@Yui
0
Eh-eh yeah oh-oh yeah Eh-eh yeah oh-oh yeah oh Hello there my lady, you... Thank God I found you I've been searchin' everywhere for you The things I can't do are few To put a smile upon your face oh I go do times two Ah, shebi you know say I've been searchin' for you all my life Prayin' for a miracle See I've been waitin' day and night Day and night, oh I say I've been searchin' for you all my life Prayin' for a miracle oh-oh-oh I have been waitin' day and n-n-night (Day and night) oh I say (Hey Ma'am, hmm-hmm) (Hey Ma'am, Ị maara) (Hey Ma'am, Hey Mama) (I've been searchin' for you) (Hey Ma'am, hmm-hmm) (Hey Ma'am, Ị maara) (Hey Ma'am, Hey Mama) (I've been waitin' for you) Hello there my lady, you Thank God I found you You won't believe what I have been through Mmh (just tryin' to find you) Hello there my lady, you (e-ehe) I go follow you all my days And I know say you go follow me too (And I know say you go follow me) I've been searchin' for you all my life (e-ehe) Prayin' for a miracle See I've been waitin' day and night (Day and night) oh I say I've been searchin' for you all my life (e-ehe) Prayin' for a miracle See I've been waitin' day and night (Day and night) oh I say (Hey Ma'am, hmm-hmm) (Hey Ma'am, Ị maara) (Hey Ma'am, Hey Mama) (I've been searchin' for you) (Hey Ma'am, hmm-hmm) (Hey Ma'am, Ị maara) (Hey Ma'am, Hey Mama) (I've been waitin' for you)
30
@Rin
102
Na na na na Na na na, na na oh Hey I woke up this morning and started to get this feeling o Hey A song in my head and oh yes my heart is singing o Hey... And it doesn't matter now (hey) Whether things are going rough or things are going soft I just praise Jehovah now (hey) And I dey shout Hallelujah now Hallelujah o (Is a heavenly language) Hallelujah o (Is a heavenly language) Hallelujah o (Is a heavenly language) Hallelujah o (Is a heavenly language) It doesn't matter what I'm going through Me I just say thank you o... Because I know you there o... And I know you care o... Hallelujah Hey... Even in the valley I'll praise you Just like Paul and Silas (hey) I know that there's nothing you can't do God e no go fail me Las Las O hey Whether things are going rough or things are going soft I just praise Jehovah now (hey) And I dey shout Hallelujah now Cos, Hallelujah o (Is a heavenly language) Hallelujah o (Is a heavenly language) Hallelujah o (Is a heavenly language) Hallelujah o (Is a heavenly language) It doesn't matter what I'm going through Me I just say thank you o... Because I know you there o... And I know you care Hallelujah... E no get anything wey you no fit do no... God e no dey fail God e no dey fail no no no Heavenly Language...
30
@Akari
34
With the 3 Ehe, ehe Blessings na Under statement For a name to call the things you give Lord Blessings na Under statement o It's only you there is no replacement You yesterday, today and tomorrow Lord There's no replacement no You cover me, you cover me oh You're everything that I can see You play with me, you no play me oh You lift me up for all to see And see this love, me I never see before There's nothing to ever stop this love from Growing more and more When I go go go Oluwa (Go with me o) No no no, trouble no (Trouble me oh) When I go go go Oluwa (Go with me oh) And no no no trouble no (Trouble me oh) Oh yeah, yeah yeah o Yeah, yeah o Yeah, yeah Ehe, ehe, ehe Gold and silver wey pass river No fit ever take me from you I'm diving deeper, getting better Better in my knowledge of you Oh yes of course, of course Everything you said in your word Would come through in the right time oh yes Of course, of course You never let me fall in the time of darkness You cover me (You Cover me oh) You're everything that I can see You play with me (you no play me oh) You lift me up for all to see And see this love, me I never see before There's nothing to ever stop this love from Growing more and more, more When I go go go Oluwa (Go with me o) No no no, trouble no (Trouble me oh) When I go go go Oluwa (Go with me oh) And no no no trouble no (Trouble me oh) Oh yeah, yeah, yeah o Yeah, yeah o Yeah, yeah
30
@Honoka
204
Guide me Make me see clearly Guide me Lord Make you Guide me Lord I just want show appreciation For the times you turned My mistakes to celebration Omoh... I know I feel stressed When I go through the test But I know and I'm sure That I'm blessed Omoh... In the times my heart gets Heavy... You never leave me you always dey Save me... There's so many things to make me go astray lord But you never judge me you Show me your way lord Been through many many things I get plenty story But I'm just tryna live my life All for your Glory Oh yeah everybody has a prayer sha My only Prayer na Say Oluwa make you Guide me... (Guide me) All year (Make me see clearly) Just Make me clearly (Guide me Lord) na na na Na na na (Make you Guide me) Lord na your way I wan follow make you (Guide me) Make you guide me (Make me see clearly) So I can have my Peace of mind o (Guide me Lord) So I would never Fall behind no (Make you guide me) Make you guide me (Guide me) The world is full Of darkness lord Make me see clear Le-le-le-le Le-le-le-le Le-le Le-le-le-le (Make you guide me) I just want you to Guide me (Guide me) I need you oooh (Make me see clearly) I need direction (Guide me Lord) yeah (Make you guide me) I can't do this without you (Guide me) Oooh make me see clearly Show me the way Show me the way ooohh (Make you guide me) Make me see clearly yeah-eh (Guide me) Lord I need you I need you I want you here with me I need direction Lord-oh-oh Guide me Guide me Make me see clearly Guide me Lord Make you guide me
27
@Momoka
119
I'm not bothered anymore... Because I have you... I am more than rest assured... Grew up in a yard in the trenches Where we could never dream far even with lenses Mo ti ṣe offenses Based on circumstances but he clean my sins Me I don't know what God saw but he see am since Since No. 11, traumatized by a lot of things I pushed away all my friends, couldn't trust human beings But he no leave me since... 'Cause nobody fi be who he be (Nobody) Nobody fi do the thing he do (Nobody) Nobody's worthy of the love wey he dey give freely (Nobody oh, Nobody) Looking at the things you done for me (Nobody) E done gimme a new philosophy (Nobody) Say I no need to worry 'Cause I have somebody like nobody (Nobody oh, Nobody) Nobody, mmh... Nobody, nobody Right from back in the days... All the pains, all the stains and all the chains That I caused for myself He took em' all away (took em' all away) He gave me grace... Gave me pace... Showed me ways... I will always be amazed by his love oh (by his love oh) When all of my PADIs been let me down (Let me down) Na Holy spirit wey dey calm me down (calm me down) When life challenges throway me for ground (throway me for ground) Na only him fi dey for me 'Cause nobody fi be who he be (Nobody) Nobody fi do the thing he do (Nobody) Nobody's worthy of the love wey he dey give freely (Nobody oh, Nobody) Looking at the things you done for me (Nobody) E done gimme a new philosophy (Nobody) Say I no need to worry I have somebody like nobody (Nobody oh, Nobody) Nobody oh I'm not bothered anymore... Because I have you... I am more than rest assured...
30
@Aoi
408
(Uh yeah) Ajigi boy boy boy Mmm With the 3 oh yeah, yeah, yeah, yeah Uyi, uyi Omo, first when I wake up in the morning Emi a ma sope The matter long, story mi mo lo ti kpe Rest no dey worry Oluwa lo sobe Oti ja fun mi Jigi jigi ma se jeje Omo daddy me I no fit explain Make me feel some type of way ah! This kind thing man no fit explain Never felt this type of way Oya make you see as blessings dey pamper me o Goodness of God dey follow me o Angels of God dey cover me All the days of my life Oya sope As blessings dey pamper me (pamper me o) Goodness of God dey follow me (follow me) Angels of God dey cover me (cover me o) All the days of my life oh (Uh yeah) He never fail (Oluwa ti o mu ileri se) (Uh yeah) Oh God no dey fail, he no dey lie Oh no no no (Uh yeah) Ehe (Oluwa ti o mu ileri se) Uh yeah, uh yeah Omo, I look at myself Shey you know say any man without Jesus Christ Na book without shelf Omo No matter what I face, no matter what I see o This only thing I know (ehe) God never fail no, he no be lair He no be Pinocchio (no way) Omo I look in the Bible o E no get any time God no save him people from trouble oo Oh-oh-oh-oh yeah o Oya sope As blessings dey pamper me (dey pamper me o) Goodness of God dey follow me (follow me) Angels of God dey cover me (cover me o) All the days of my life Oya make you see as blessings dey pamper me Goodness of God dey follow me Angels of God dey cover me All the days of my life oh yo, oh (Uh yeah) yo, oh yo, oh yooo (Oluwa ti o mu ileri se) (Uh yeah) yeah (Uh yeah) E no dey fail at all (Oluwa ti o mu ileri se) e no dey fail no-no (Uh yeah) No-no No-no, no-no No-no, no-no No-no, no-no No-no, no-no No-no, no-no
MORE...[+]

Set Spirit Lead Me ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Spirit Lead Me ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.