Home › Ringtones › Palava - S.C.U.D.

Palava - S.C.U.D.

free ringtone for iPhone & Android phones

@Leen
0
16 Sec

Palava - song lyrics

Hey

Scuddy

Emi lo kan
Emi lo kan

Naso we enter the real life
For d life wey we Dey
Say na one life
In d end we go say
Wetin dey dis life gan
People fit Dey call d bobo psycho
My brother when tins be so tight
Wait uno,Call on most high
We gonna get by eh
He'll calm the rough tide,yea

I hear say my people wanna get down oh
Uno before, d boy never shut down show
I follow Mitchy waka for Alaba oh
Uno say melody na my palava
Uno some people wanna make we fall down,No
I know say Jah Jehovah Neva Let down
Me working 247 Sa asala oh
Uno say all d paper me Dey gather

If you Dey wait
For my downfall
You go die there
And I be keeping on
I'd be going on
I'd be going on
I'd be going on
If you Dey wait
For my downfall
You go die there
Cuz I be going on
I'd be keeping on
I'd be going on
I'd be going on

Omologo o jisoro
Hustler de Fe pawo
Awon majority,Won fe jo
SCUD don Dey set Parole
Style Ma na nsogbu Oh
Dis no one no be peekaboo
Mutha phokas,wanna Gimme Trouble

Style yen o pe meji
Leh eh

If you get it you get it
If you don't,I get it
Cuz you don't get it till you get it
Brother I got it
Yea I'm Married to the game
But owo ni Mo feri
I'm trynna get paper
The Hustler confetti

When things be so tight
We wait uno we call the most high
He calm the rough tide
Omo we get by,Yea

I hear say my people wanna get down oh
Uno before, d boy never shut down show
I follow Mitchy waka for Alaba oO
Uno say melody na my palava
Uno some people wanna make we fall down No
I no say jah jehova Neva Let down
Me working 247 Sa asala oO
Uno say all d paper me Dey Gather

If you Dey waait
For my downfall
You go die there
And I be keeping on
I'd be going on
I'd be going on
I'd be going on
If you Dey waait
For my downfall
You go die there
Cuz I be going on
I'd be keeping on
I'd be going on
I'd be going on

Eh

You fit de there
You go die there

Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones

Similar ringtones:

MORE...[+]
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones

Set Palava ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Palava ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.