Home › Ringtones › Nwa Aba - Ruffcoin

Nwa Aba - Ruffcoin

free ringtone for iPhone & Android phones

@Valentine
737
20 Sec

Nwa Aba - song lyrics

One day me I enter lag make I find marketer whey go feel my track
I got so disappointed for Alaba so
I vex discharge find my way to iyaba
Wetin remain with me nah thirty box
So I say make I treck small then enter bus

Enough hunger hold me that day so I they
Wait make I reach my sister house near ogbalede
As I dey wakadey go some boys block me
Before OK know what's up them Don corner me
Ahhhh Wetin I do why Unah corner Nwa aba
Them say guy cool down why you dey harsh we
Get bus in business deal whey go give you cash
Dem carry me enter one place nnnwane I see phone so tee I crazy
Demsay if I bring 200 turn dey go give me the phone worth 1milion
Before I go know I go get ten million
Abi you no go like to count for million
I shout walayi my guy I dey interested
No dought this must be a very nice invest

But I no get money but my sister get
As you see me so I be my sister pet
But yesterday that my sister travel abroad
So she give me 3 hundred K for the landlord
I wanna go bring the money but I no wanna enter
Bus so of Unah fit give me 1K make I enter drop

Dem give me 1K ehhhh m Yb a agaria
Make dem dey there wait ka Mua Laria
I Waka enter one booth lekwa Nwa Aba lega food
Tia rice imma tia beans imma tia Kanda tia ofu anu
E nwere spaghetti Yanah plaintain
Mah lotah nii ga efe y'all ofeence ake

Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Roblox Ringtones

Similar ringtones:

30
@Thomas
6,827
Locked up, they won't let me out (Hey, hey) Baby, no feeding bottle My baby dey wear the spaghetti She said, "If you want it, you can get it" And I say, ah baby, baby (damn, Fresh on the beat) Shey you wan put me for trouble? What is my, what is my crime? Oh, you just thief my, don thief my heart What if I, what if I die? Die You must be a bomb o You blow my, you blow my mind No be my, no be my mind But you don change my, don change my plan Ye, I was locked up (they won't let me out, but you let me out) That shit you did was fucked up (they won't let me out, but you let me out) And I don't need to say this, but I gats yarn you, nwa baby Ye, ye I been dey locked up (they won't let me out, but you let me out) That shit na fuck up, girl (they won't let me out, only you let me out) I don't need to say this (say this), but I gats yarn you, nwa baby Baby, no feeding bottle My baby dey wear the spaghetti She say, "If you want it, you can get it" (superghetti) And I say, "Aah, baby-baby" Orisa ti o ba gbe mi Dakun wa pada leyin mi o (Speroach Beat) ye-ye And I'll take you to my ends o We'll make a movie in my room You are the lyrics to my tune Ye, ye, I'ma be the bomba-boomba-boom (ba-boom) I'll take you for the weekend Many girls, but you I chose (I'll chose you again) You're the reggae to my blues And if I get you girl, what would I do? Shaku Iye ye I been dey locked up (they won't let me out, but you let me out) That shit na fuck up, girl (they won't let me out, only you let me out) And I don't need to say this, but I gats yarn you, nwa baby Ye, ye I been dey locked up (they won't let me out, but you let me out) That shit you did was fucked up (they won't let me out, and only you let me out) And I don't want to say this, but I gats yarn you, nwa baby Ye-ye (shekpe) I been dey locked up (they won't let me out, but you let me out) That shit you did was fucked up (they won't let me out, if only you let me out) And I don't want to say this, but I gats yarn you, nwa baby Baby, no feeding bottle My baby dey wear the spaghetti She said, "If you want it you can get it" (supergehtti) And I say, "Ah, baby-baby" Orisa ti o ba gbe mi Dakun wa pada leyin mi o (Mix Monster)
20
@Selma
1,228
Alcohol, no, no wait nba... Olingo, olingo bu kwenu, olingo Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, okpa nabania I don hammer no be small Now it's time to chop money Somebody say nabania Na takwa ne fe omo wania See them girls them plenty Waka waka baby, oh yeah Wuru wuru baby, oh yeah I go tell my mama, oh yeah I go tell my papa, oh yeah And I go tell am say, oh yeah You be waka waka baby, oh yeah You be wuru wuru baby, oh yeah Corner corner baby, oh yeah Sango sango baby, oh yeah Para rara baby, oh yeah Oh baby sawale Sawa sawa sawale Sawa sawa sawale, ashawo Kpokpotom kpomkpom, kporokotom (easy) kpomkpom Kpokpotom kpomkpom, kporokotom kpomkpom Kpacolo kpa, kpacolo kpa, kpacolo kpa Kpomkpom Ojari kpocor, uwu nwa baby Achukwu rege, kpom kpom Ashawo, awusha Awusha, ashawo Ashawo, awusha Kpom kpom Eh, eh, eh, eh, eh, eh Kpom kpom And the baby sawale le Sawa sawa sawale, sawa sawa sawale Ashawo (Hehehehehe) To all my fans in the house, nabania Flavour shouters, alame cia... Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, nye me fege Nwa baby, okpa nabania Na soso waka I con dey go Anywhere I go, ana ti fel All my guys where una dey? From here to saloon hotel See them girls them plenty Waka waka baby, oh yeah Wuru wuru baby, oh yeah I go tell my mama, oh yeah I go tell my papa, oh yeah And I go tell am say, oh yeah You be waka waka baby, oh yeah You be wuru wuru baby, oh yeah Corner corner baby, oh yeah Sango sango baby, oh yeah Para rara baby, oh yeah Oh baby sawale Sawa sawa sawale Sawa sawa sawale, ashawo Kpokpotom kpomkpom, kporokotom (easy) kpomkpom Kpokpotom kpomkpom, kporokotom kpomkpom Kpacolo kpa, kpacolo kpa, kpacolo kpa kpom kopm Ojari kpocor, uwu nwa baby Achukwu rege, kpom kpom Ashawo, awusha Awusha, ashawo Ashawo, awusha Kpom kpom Eh, eh, eh, eh, eh, eh Kpom kpom And the baby sawale le Sawa sawa sawale, sawa sawa sawale Ashawo Ala de no de, no de Ala ala de no de, de no de, ala Ema na ala de no de, no de Ala ala de no de, de no de, ala Ala mama Wera kagi ji de a, ala Ala mama Wero noge me chaya ala
30
@Adriana
186
MORE...[+]
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones

More ringtones from Ruffcoin:

30
@Victoire
1377
MORE...[+]

Set Nwa Aba ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Nwa Aba ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.