Home › Ringtones › Lagos Love - Ajebutter 22

Lagos Love - Ajebutter 22

free ringtone for iPhone & Android phones

@Sam
485
19 Sec

Lagos Love - song lyrics

Oloun
Classic

You be like plaintain chips when I been in traffic all day
You be like 100 litres when fuel scarcity don dey
You be like Nepa bring light for one whole night a day
You be like road wey dem fix pothole just yesterday
You be like police wey no ask for bribe
Conductor wey dey get change
I wonder where they found you
Love to be around you
Doesn't look that way
But it's beauty that surrounds you
Tanker wey no leak water
Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp
I no fit dey risk am
But for you I go think am

So baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love

We are small chops in Saturday wedding
Together we are Akara and Ogi in a morning setting
Together baby I am so certain that you're the one for me
There's no other person
Bole to your ekpa
Bread to your ewa
Every single day know that I'm a lucky fella
Nobody better
You're so rare like danfo with AC

Girl let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oloun

Ninu Eko you're number one sisi
Na you I go still reason
And when you go missing
It's like Alte vibes with no (?)
Ninu Eko you're number one sisi
Na you I go still reason
And when you go missing
It's like Alte vibes with no (?)

Let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oloun

Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones

Similar ringtones:

16
@Darya
0
You say got love for me,I got love for you too If we no dey Loyally truly, love is not enough You say got love for me, I got love for you too If we no dey honestly truly, love is not enough O Fe ma ro mi layida Sho de le loyal bayii O Fe ma tanmi sayi da Ko de le jeyan daada 2x One shot inna the air oh So many talk about the boy oh So many bants about me oh Truth be told I no go lie oh Many brother man dey wey be frenemies Many people dey wey dey hate on me Me I no get time to dey hate Got my life and goals to make Me I no get time to dey waste I know you hate me on a low Them dey binu Binu for my goals and shine Oluwa blessings Blessings still dey cover me You say got love for me,I got love for you too If we no dey Loyally, truly love is not enough You say got love for me, I got love for you too If we no dey honestly truly, love is not enough O Fe ma ro mi layida Sho de le loyal bayii O Fe ma tanmi sayi da Ko de le jeyan daada 2x I dey live my life me I send nobody I be one man mopol Man no dey run from popo If you tell me say you love me You need to stay loyal to me If you tell me say you love me You need to be honest to me You fit to claim say love me Make you stab me for back You fit to claim say love me Make you steal cheat on me You fit to claim say love me Make you talk bad about me I know I got my life to myself I know I got my self to my life You say got love for me,I got love for you too If we no dey Loyally truly, love is not enough You say got love for me, I got love for you too If we no dey honestly truly, love is not enough O Fe ma ro mi layida Sho de le loyal bayii O Fe ma tanmi sayi da Ko de le jeyan daada 2x
28
@Ane
545
Eh eh Eko oh Eh eh Pheelz Mr producer (Eko oh) Oyinbo, Eko lowa oyinbo Oyinbo, why you speaking oyinbo? Oyinbo, you dey Lagos oyingbo If I carry you go Banana my guy You go love Lagos oh (eh eh, you go love Lagos oh) If I carry you go to Elegushi You go love Lagos oh (eh eh, you go love Lagos oh) If I carry you go Oniru my guy You go love Lagos oh Sepe sepe see the police Governor Ambode ko'foshi Helicopter lo n fo loke You cannot deny you no see Father keresi l'awon temi sha Omo wan keresi, wan le ba Ko dun, ko po, ko pe, l'awon temi sha Itesi waju Eko l'awon temi nwa E never finish Olopa don get new motor E never finish Eyi teri yen oti poto Oyinbo, Eko lowa oyinbo Oyinbo, why you speaking oyinbo? Oyinbo, you dey Lagos oyingbo If I carry you go Ikeja my guy You go love Lagos oh (eh eh, you go love Lagos oh) If I carry you go Badagry my guy You go love Lagos oh (eh eh, you go love Lagos oh) If I carry you go to Lagos Island You go love Lagos oh Ele jabo, ele tiko ele baje, no o Central of excellence le wa, in case you don't know o Mi j'aiye (j'aiye), ni Malay Mi j'aiye (j'aiye), ni Berlin Mi jaiye (jaiye), kaka kiri to ba sumi ma lo le Riding through my city, oh no Hustle in my city, oh no Made it in my city, oh no God bless my city, oh no Oyinbo, Eko lo wa oyinbo (Eko lo wa Oyinbo, why you speaking oyinbo? Oyinbo, you dey Lagos oyingbo If I carry you go Ikorodu my guy You go love Lagos oh (eh eh, you go love Lagos oh) If I carry you go to Epe my guy You go love Lagos oh (eh eh, you go love Lagos oh) If I carry you go VGC my guy You go love Lagos oh Sepe sepe, see the police Governor Amode ko'foshi Helicopter lo n fo loke You cannot deny you no see Sepe, sepe, see the police Governor Amode ko'foshi Helicopter lo n fo loke You cannot deny you no see Say nothing sweet pass Eko oh (you go love Lagos oh) Eko oh (ah ah you go love Lagos oh) Eko oh (you go love Lagos oh) Eh eh you go love Lagos oh (Eko oh, Eko, oh)
30
@Sanne
0
Microphone on me For Shitta, if you try a man Take you from the mainland to the island Open your eyes see five men And if you loud, I can make you very silent Because Lagos is the city that we are Lagos is the city for the stars Lagos Yeah Lagos Lagos For Shitta if you try a man Girl tell me why you wildin' Kill me with work, no work-life balance The way you twerk girl I know you got the talent I know you never heard of me The way you shaking your body tryna murder me You ain't even gotta say a word to me Just grind on me, shake it for the D Say she wanna ride with me ride with me Taking from me and you robbing a family Me and my team are an army I'm not kidding I was seventeen and I had me a 9 milli Say she wanna ride with me ride with me Taking from me and you robbing a family Me and my team are an army I'm not kidding I was seventeen and I had me a 9 milli For Shitta, if you try a man Take you from the mainland to the island Open your eyes see five men And if you loud, I can make you very silent Because Lagos is the city that we are Lagos is the city for the stars Lagos Yeah Lagos Lagos Lagos is the city that we are But 'lere be the zones I was making hits even at my home It was just me and the microphone And we rolling up the cannabis Shit wild every time I ever reminisce In a dark room Quest making hella hits Swear music is something I would never quit No be my chair you dey sit down for And if you sit down for here you go see rapture And if you no dey fear you got feel am small You go feel am small say you go feel am small ayy No be my chair you dey sit down for And if you sit down for here you go see rapture And if you no dey fear you got feel am small You go feel am small say you go feel am small ayy For Shitta, if you try a man Take you from the mainland to the island Open your eyes see five men And if you loud, I can make you very silent Because Lagos is the city that we are Lagos is the city for the stars Lagos Yeah Lagos Lagos Say she wanna ride with me ride with me Taking from me and you robbing a family Me and my team are an army I'm not kidding I was seventeen and I had me a 9 milli Say she wanna ride with me ride with me Taking from me and you robbing a family Me and my team are an army I'm not kidding I was seventeen and I had me a 9 milli For Shitta, if you try a man Take you from the mainland to the island Open your eyes see five men And if you loud, I can make you very silent Because Lagos is the city that we are Lagos is the city for the stars Lagos Yeah Lagos Lagos
20
@Barbare
136
MORE...[+]
Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones

More ringtones from Ajebutter 22:

MORE...[+]

Set Lagos Love ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Lagos Love ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.