Home › Ringtones › Kilode - Olajide Parkz

Kilode - Olajide Parkz

free ringtone for iPhone & Android phones

@Sakura
0
28 Sec

Kilode - song lyrics

Oh no
Yeah yeah
Wo woh... Wavy O
Say, many fine girl but na you i choose
Mellanin popping omo to dudu
Baby give me love i go give you too
Call me cubana i be talk and do
Say you dey give me goosebumps
And i go show you good love
Say your body make me focus
E no matter wetin them one talk

Say, oh my baby kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)
Kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)

Yeah, melanin popping omo to dudu (To dudu)
Otun rewa biti shade adu
If you give me love iwo ni mabaku
Joro e lenu biti Adaku
Oh my baby don't you lie to me
All your body put it all on me
Cos i love you, baby cant you see
Cos you are the light wey make me dey see
Ah oh my baby don't you lie to me
All your body put it all on me
Cos i love you, baby can't you see
Cos you are the light wey make me dey see

Say, oh my baby kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)
Kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)

Why you come dey do like say esha loro mi bade
Moma fowo bae shere eeee, bere lowo yewande
Why you come dey do like say
Do like say esha loro mi bade (Mi bade)
Why you come dey do like say
Do like say esha loro mi bade
Yeah yeah, Superboi dey here so, Olajide...

Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Minecraft Ringtones

Similar ringtones:

MORE...[+]
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones

More ringtones from Olajide Parkz:

30
@Mohammed
0
Omo this life e no balance o Wavy O Omo this life e no easy o Even if you work you go leele o Super Boi dey here so Olajide, O na na yeh Igba nba jo, onilu gbelu lo (Won gbe won gbe won gbe) Igba nba jo, onilu gbelu lo (Won gbe won gbe won gbe) Won ni kin soro o, won ni kin soro o Won kami mo koro o, won kami mo koro o Won shebi mo bolo o, won shebi mo bolo o Baba dakun soro, jah jehova soro o Won ni kin soro o, won ni kin soro o Won kami mo koro o, won kami mo koro o Won shebi mo bolo o, won shebi mo bolo o Baba dakun soro, jah jehova soro o yeh yah This life is a miracle, this life is a mystery Today you are down, tomorrow you are up Say na one time one time one time To my niggas wey dey hustle sote (Ah) Say make you never give up Cos nobody wey go know the pay day (Ah) Ishe ni kote pamo, (Eh) olorun niko ronju mo o (Ah) Mogbo jumi soke, oluwa gbemi leeke (Ah) Omo this life e no balance o If you no work, you go leele o Omo this life e no easy o Even if you work, you go need grace o Omo this life e no balance o If you no work, you go leele o Omo this life e no easy o Even if you work, you go need grace o Won ni kin soro o, won ni kin soro o Won kami mo koro o, won kami mo koro o Won shebi mo bolo o, won shebi mo bolo o Baba dakun soro, jah jehova soro o Won ni kin soro o, won ni kin soro o Won kami mo koro o, won kami mo koro o Won shebi mo bolo o, won shebi mo bolo o Baba dakun soro, jah jehova soro o yeh yah Mi o fe shishe foni sheh o, yeh yeh Mi o fe sheru egbe mi o, yeh yeh Aiye lati ri, Aiye Lati ri (Egbon sheru fun aburo re) Aiye lati ri, Aiye Lati ri (Slay Mama ton fe Bricklayer o) Omo this life e no balance o If you no work, you go leele o Omo this life e no easy o Even if you work, you go need grace o Omo this life e no balance o If you no work, you go leele o Omo this life e no easy o Even if you work, you go need grace o Won ni kin soro o, won ni kin soro o Won kami mo koro o, won kami mo koro o Won shebi mo bolo o, won shebi mo bolo o Baba dakun soro, jah jehova soro o Won ni kin soro o, won ni kin soro o Won kami mo koro o, won kami mo koro o Won shebi mo bolo o, won shebi mo bolo o Baba dakun soro, jah jehova soro o yeh yah Mi o fe shishe foni sheh o, yeh yeh Mi o fe sheru egbe mi o, yeh yeh
20
@Julien
0
Wavy O As I dey count my blessings and name them one by one (koyewon) Sheybi na God dey bless me no be anyone (koyewon) As I dey do my things on a low low key (koyewon) Them say I too dey buga (buga) Cos all the blessings dey come my way Them say I too like yanga o (yanga o) Cos every time mon lewon lere No be my fault say I too bad o No be my fault say I too sabi ei I get Grace and I thank God o Omo toja mode tun soji Holy father save me from enemy Holy father save me from enemy I no wan know how you wan take talk my matter Wey go make me come down Na baba God na him bless me no be your papa So my brother calm down Say Lala ota tolo soke o, ile lon bo o Say Lala ota tolo soke o, ile lon bo o As I dey count my blessings and name them one by one (koyewon) Sheybi na God dey bless me no be anyone (koyewon) As I dey do my things on a low low key (koyewon) Them say I too dey buga Cos all the blessings dey come my way Them say I too like yanga o Cos every time mon lewon lere No be my fault say I too bad o No be my fault say I too sabi ei I get Grace and I thank God o Omo toja mode tun soji Holy father save me from enemy Holy father save me from enemy SuperBoi dey here so, Olajide
15
@Farah
0
Scoobi dobido yeah yeah e Olajide eh eh Superboi Oh oh Do whatever you want to do but don't tell them your story This life wey we dey nobody wey holy Sheybi na the street wey I dey i dey hustle like kowope o Kowo sha ti pepe Ah o necese owo owo necessary O necese eminado necessary Ah o necese aiye dubai necessary O necese iyawo mi necessary I wanna live a good life I wanna flex my life I'm gonna have a good time And I go wait for my time Omo arijo sheybi oba (Oshe) Osheybi oba (Oshe) Timba gbope moma sheybi oba (Oshe) Moma sheybi oba oh oh (Oshe) Owo toma lewon lere (Yeye) Jawon laya (Oh no) Niko funmi baba dami lola Majen suffer o funmi lagbara o Kin shegun ota ton jami laya I wanna live a good life I wanna flex my life I'm gonna have a good time And i go wait for my time Omo arijo sheybi oba (Oshe) Osheybi oba (Oshe) Timba gbope moma sheybi oba (Oshe) Moma sheybi oba oh oh (Oshe) Ah o necese owo owo necessary O necese eminado necessary Ah o necese aiye dubai necessary O necese iyawo mi necessary Oh omo this life e no balance o momo Pe olowo laiye gan tun mo Kin lowo laye kin ma shey kuno o Ah kima shey kuno o Mofe ma funwon ni leg over Enter the place with my range rover Timba gbori wole koma pull over Omo olowo tide moti take over o Owo toma lewon lere (Yeye) Jawon laya (Oh no) Niko funmi baba dami lola Maje suffer o funmi lagbara o Kin shegun ota ton jami laya
MORE...[+]

Set Kilode ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Kilode ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.