Home › Ringtones › Hold Up - Erigga

Hold Up - Erigga

free ringtone for iPhone & Android phones

@Assia
186
25 Sec

Hold Up - song lyrics

It's erigga baby
Paper boi
Ah just woke up in a brand new house
I wanna go out and I've got a brand new car
Mehn na God dey run am menn
Nobody move jargon dey hold up
Business don bad tell rappers make them gold up
Ah need better space bus keep your sienna
Am getting work work work Rihanna
If you hear say ah suffer no be fabu
Hungry wey dey give headache alabukun
No chairman dey gree drop like kabu kabu
Buh them want make you dey follow them like malu malu
God4bid talent full my buluku
I'm the shit forget wetin your pikin poo poo
But no poo poo to write my lyrics cool cool
In a word wey who no get money na mugu
Until emirate empire enter my life
Everything good soft girl enter my ride
You need protection forget Gold Circle
Money dey come make wey drive enter ecoobank
Bross see ehn
Bross
Who do too pack iron for neck no dey know g9ld
So baba God guide me ah no too know road
Cut my grass if you see the state wey fold
Dey form friends now
Because my account don load
Swell up like who chop community cash
Beat the beat like who chop community cash
You no know me ah follow full market argue
Cun win them join them no dey follow me drag you
This no be Blom_blow boss wey okpendy be oh
This na gbedu wey go burst brain everywhere you go

Na God sure pass ah no fit fall like Jericho
Who dey roast corn no suppose walka go far
2017 team na go gather bar
Like picture wey only me dey ah take am personal
Forget haters those ones no be pexin naaa
Ah no fit go hell devil go taya for me
Him no mind find another one hire for me
My problem pass the one buhari dey face
Lyrically why you think say rappers dey gbess
Dey hala wicked
Erigga don return come
Like militant money like who go return gun
If my picture no dey under your girl pillow naim be say she crest my name for her dildo
Ah leave warri come lekki because of bar
You think say ah come here cun count the roundabout??
School of hardness forget say we graduate
Them still dey throw us the school fee
So wey you wey
No be you suffer pass
We na old warri
Kill lizard pick nkokolo follow dirty
Na we dey make our toys mumsy no dey buy
Like who wan wear suit
Wait make ah knack one time
Shhhhhhhh
Omo mehn
Ee no easy
You wan rap
Cun rap this one ah dey rap na
Comot your leg for high tension
(End}

Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones

Similar ringtones:

22
@Silvia
7,382
Ayy, yo, Bandplay Uh, uh Uh (let the Band play), uh Hold up, hold up, hold up, hold up Hold up, hold up, hold up (hold up) We was down for so long, didn't have no choice but to go up (go up) Pour up, pour up, pour up, pour up Pour up, pour up, pour up (pour up) Spendin' racks in Neimans on my girl, watchin' her glow up (woo) Rich nigga still in the neighborhood store eatin' cold cuts (yeah) Street nigga, bitch, I'm in the Bentley doin' donuts (yeah) Taught myself how to get millions, ain't nobody show us (it's Dolph) Front my young nigga 50 'bows told him, "Lil' nigga, grow up" (it's Dolph) Uncle Vic told me, "Stay down with this shit 'til it blow up" (I got you) Smokin' on some shit you not, got Wock-Wock in my soda (dirty) Used to sign for the packs now I sign T-shirts and posters (it's Dolph) Drop 500 racks to drop the top on that new Rolls truck (woo, uh) Balenciaga the drip (it's Dolph) First class, Dubai, take a trip (it's Dolph) Spend a little bit, stack all the chips (stack it up) I walk in Margiela and go crazy (woo) Can't get money with me, you too lazy (uh-uh) One thing I ain't never did was Never, ever, ever let a bitch play me (hell nah, sorry) I-I-I-I put it down in the city, now I'm up, nigga (hey) I used to eat a hundred P's just for lunch, nigga (woo) I got fuck niggas recruitin' other fuck niggas Hustle hard, ain't no such thing as luck, nigga Hold up, hold up, hold up, hold up Hold up, hold up, hold up (hold up) We was down for so long, didn't have no choice but to go up (go up) Pour up, pour up, pour up, pour up Pour up, pour up, pour up (pour up) Spendin' racks in Neimans on my girl, watchin' her glow up (woo) Rich nigga still in the neighborhood store eatin' cold cuts (yeah) Street nigga, bitch, I'm in the Bentley doin' donuts (yeah) Taught myself how to get millions, ain't nobody show us (it's Dolph) Front my young nigga 50 'bows told him, "Lil' nigga, grow up" (it's Dolph) Hold up, hold up, hold up, hold up Hold up, hold up, hold up (hold up) I just poured an eight of codeine in a Coca-Cola (raw) I make it look too easy, I carry my whole hood on my shoulders (damn) If money not in the equation, please do not approach us (swear to God) Cut my day-one nigga off because of jealousy (damn) Every day, I'ma get fresh and pour up medicine (dirty) Poured too much syrup by mistake because I'm heavy-handed Bitch, I'm the plug best friend, you just a middleman (ayy, fuck them niggas) I don't fuck with them niggas, I'm cut from a different cloth (yeah, yeah) Ask your CEO and your rap friends why they hate Dolph (ha) Rich nigga how I pop it on 'em (pop it) The top come off, so I dropped it on 'em Paid 30K over sticker price, I had to cop it on 'em (woo) Hold up, hold up, hold up, hold up Hold up, hold up, hold up (hold up) We was down for so long, didn't have no choice but to go up (go up) Pour up, pour up, pour up, pour up Pour up, pour up, pour up (pour up) Spendin' racks in Neimans on my girl, watchin' her glow up (woo) Rich nigga still in the neighborhood store eatin' cold cuts (yeah) Street nigga, bitch, I'm in the Bentley doin' donuts (yeah) Taught myself how to get millions, ain't nobody show us (it's Dolph) Front my young nigga 50 'bows told him, "Lil' nigga, grow up" (it's Dolph) Yeah Ayy, I remember my mom and dad was livin' in a one-room shack Nowadays, I wake up in a mansion Huh I remember my mom and dad didn't even have a car I don't wanna get started to nowadays, man, huh Ayy, man, half of that shit out there in my driveway I can't even spell that shit, man On God Huh It's Dolph! (it's Dolph! It's Dolph!) (It's Dolph! It's Dolph! It's Dolph!) (It's Dolph! It's Dolph! It's Dolph!) (It's Dolph! It's Dolph! It's Dolph!) (Paper Route Business)
30
@Mille
93,560
Hold up, they don't love you like I love you Slow down, they don't love you like I love you Back up, they don't love you like I love you Step down, they don't love you like I love you Can't you see there's no other man above you? What a wicked way to treat the girl that loves you Hold up, they don't love you like I love you Oh, down, they don't love you like I love you Something don't feel right Because it ain't right Especially comin' up after midnight I smell your secrets, and I'm not too perfect To ever feel this worthless How did it come down to this? Scrolling through your call list I don't wanna lose my pride, but I'ma fuck me up a bitch Know that I kept it sexy, you know I kept it fun There's something that I'm missing? Maybe my head for one What's worst, lookin' jealous or crazy? Jealous or crazy? Or like being walked all over lately, walked all over lately I'd rather be crazy Hold up, they don't love you like I love you Slow down, they don't love you like I love you Back up, they don't love you like I love you Step down, they don't love you like I love you Can't you see there's no other man above you? What a wicked way to treat the girl that loves you Hold up, they don't love you like I love you Slow down, they don't love you like I love you Let's imagine for a moment That you never made a name for yourself Or master wealth, they had you labeled as a king Never made it out the cage, still out there movin' in them streets Never had the baddest woman in the game up in your sheets Would they be down to ride? No They used to hide from you, lie to you But y'all know we were made for each other So I find you and hold you down Me sing se Hold up, they don't love you like I love you Slow down, they don't love you like I love you Back up, they don't love you like I love you Step down, they don't love you like I love you Can't you see there's no other man above you? What a wicked way to treat the girl that loves you Hold up, they don't love you like I love you Slow down, they don't love you like I love you Hey, this such a shame You let this good love go to waste I always give that top tier, 5 star Backseat lovin' in the car Like make that wood, like make that wood Holly like a boulevard What's worse, lookin' jealous or crazy? Jealous and crazy? Or like been walked all over lately, walked all over lately I'd rather be crazy Hold up, they don't love you like I love you Slow down, they don't love you like I love you Back up, they don't love you like I love you Step down, they don't love you like I love you Can't you see there's no other man above you? What a wicked way to treat the girl that loves you Hold up, they don't love you like I love you Oh, down, they don't love you like I love you I hop up off my bed and get my swag on I look in the mirror, say, what's up? What's up? What's up? What's up? I hop up off my bed and get my swag on I look in the mirror, say, what's up? What's up? What's up? What's up?
MORE...[+]
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones

More ringtones from Erigga:

30
@Lize
2,856
Baby, understand me now If sometimes you see that I'm mad Don't you know no one alive can always be an angel? I tire I swear When everything goes wrong you see some bad As in they start see the bad of me Like I'm the bad person I'm just a soul whose intentions are good (I gat good intentions for her for real) Oh Lord, please don't let me be misunderstood Ask someone to dry my sorrows when you sabi swim Mind strong anyhow like say he sabi gym For where I dey even devil sef no sabi sin I don dey do slow way before you sabi gym Poverty na one tea I no fit drink guy I rather have my codeine quench am with meat pie If you check my followers for twitter oh mehn You go see goodness and mercies dey follow me Momsy dey save souls I dey destroy them Through my lyrics born again abeg avoid them Sold my soul for money and many other things GT mastercard I dey online dey order things Call am illuminati, ritual or ogboni Na you know I dey sheraton dey mold my poli Penthouse with your serious girlfriend leg spread Her friend dey wash I dey hang her like wet bed spread (Bad boi) I'm just a soul whose intentions are good (But my intentions are good for real) Oh Lord, please don't let me be misunderstood Two codeine ten refnol Where the SK AK 47 blaaah to the airspace Funny how people dey change like who dey try clothes My loyal boys wan dey battle me with dry flows But when God say na your time Oga relax brother Something must kill man Even Aids dey fear Ebola Death dey call me I put my phone on silent Cause if I pick The next thing na ambulance sirens Na wetin man sew, na him you dey wear Money long I carry am go soldier levier The last people I wan diss na internet gangsters Behind their twitter handle Don't let me get ya You against me na IBU vs may weather One person must faint Ain't playing never Sometimes I ask myself if I be God scent Or devil perfume I go know for my death bed I'm just a soul whose intentions are good Oh Lord, please don't let me be misunderstood You see The problem here is A lot of people don't really understand my brand You understand They try to like turn me into what I'm not You know pop me, spitting loose Jay Z Lil Wayne Kind of thing you understand But that's not me I'm a warri boy Born and raised You know what I'm saying So its alright I start kicking this pidgin stuff for ya You know what i mean But You no gonna turn me to what I'm not 'Cause this is who I am You know when I started doing this thing I started with like spitting these flows And my fans was under the game you know what I'm saying 'Cause they cannot relate to what I was saying So I had to break it down to pidgin So they can really pick the words So instead of them saying mehn Erigga can rap They be like look at what Erigga said You know what I'm saying They relate to my words So if you not gonna appreciate that And I will tell you from the bottom of my heart Fuck you You know what I'm saying I got lyricists on the roll with this stuff And I got hiphop awards and so many nominations With this stuff and I won awards with it So I got my car and my house also with this stuff I keep doing So you, you cannot tell me How to how to manage my brand You know what I'm saying This is paper boi Live and Direct If you don't like me F... U... C... K Fuck you from the bottom of my heart though
MORE...[+]

Set Hold Up ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Hold Up ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.