Home › Ringtones › Higher - S.O.N Music & Festizie

Higher - S.O.N Music & Festizie

free ringtone for iPhone & Android phones

@Hamish
206
15 Sec
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones

Similar ringtones:

MORE...[+]
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones

More ringtones from S.O.N Music & Festizie:

30
@Leja
641
You give me wings Now I'm up in the air As I dey plant You dey give me the rain If no be You Tell me where I for dey Baba I thank You Dem for don laugh me No be today Ebenezer You dey shower Your grace Na Your light Wey dey show me the way Baba I thank You Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Me no fit deny oh All of my blessings na divine oh When I look around oh All I see na Your hand oh Oh my Daddy oh When e sour You dey make am sweet oh This Your grace oh E loud oh E dey speak for me oh Your grace dey overflow From my head down to my toes Bianule bianule Ifechukwu ne me oh Your love is ever sure I will let the whole world know Chineke Chineke Na You I dey follow Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Baba no dey delay If I call am na cha cha cha Everything na confirm E no get hand for yama yama I can't explain the wonders Of Your presence in my life Na only You be God I know wey nor go fit to lie Ojumegbo Judah I troway salama Onyenememma I'll praise You forever When you check am you go know Who the blessings dey follow From the northside to the southside See na Jesus we dey show Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Lord You are great You are greatly to be praised Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba Cos e dey happen as You talk am Baba I thank You
MORE...[+]

Set Higher ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Higher ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.